Someone sent this to our inbox and we decided to publish it so you can as well express yourself…..
Don’t mind the stunted pidgin …..
Where do u belong?
1. THE GOOD LISTENERS: These ones dey listen an jot down notes well.. dey are always found in d front.
2. THE ON-LOOKERS: Dese one cannot be rilly classified as good-listeners.. cos dey just look at d lecturer, so
confused.. weda d lecturer is speakin gibberish or mumbo jumbo dey just keep lookin. and dats how dey
keep looking till exam finish.
3. THE PHOTOCOPYING TEAM: Oh my! dese pple knw demselves.. dey are always found saying “abeg i no
get strent to write.. do make i photocopy”. This set of pple can photocopy anytin on paper.dey dnt care dey
just photocopy. If u no hol ursef well, dem go photocopy u join.
4. The “THIS MAN TOO FAST” clique: These students are damn slowww.. if d lecturer tries to fasten up
note callin abit..dey just hands down and join d onlookers.
5. THE PERPETUAL LATECOMER: These are d pple who enjoy and derive pleasure comin to class afta lecture
has started.. dey just like sneakin-in and I begin to wonder y d sneaking, didn’t u pay skul fees? Abi no be u
get d admission neh?.
6. THE SLEEPERS CONGLOMERATE: This group can sleep for Africa, they sleep without fear or favour, dey
just find one nice spot to receive breeze and 30mins into d lecture, dey are off.
7. THE PEN BORROWERS: Weda dem be students abi dem be non-learning students I dnt just undastand..
dese pple can neva hav biro, dey keep borrowing till dia bag is full of biros.
8. THE ARGUEMENT LORDS: These group of pple are just lookin for how to start a controversy.. dey just
love to argue.. funny thing is dah dey might not be intelligent according to book-wise ooo.. buh wen it comes
to arguments u can neva win dem.. see talent.
9. THE QUESTIONNAIRES: Chei dese pple can ask useless questions ehh.. sometimes d lecturers get
frustrated and feel like punching d student.. u can imagine sumbody asking “sir, the slaves in the plantation,
were dey allowed to eat d plantain?”
10. THE ABSENTEE STUDENT: Wah can I say.. these pple neva attend class buh dia names are always in d
attendance and dey always write test.. ghost students.
11. THE NOISEMAKERS: These ones are different from d “argumentists” in dat.. d arguers hav points buh
dese one jux make noise randomly and keeps disturbing d klass.
12. THE FASHIONISTS: All dey pray for is pple to look at dem and WOW.. Dey hav d latest dress in Vogue..
dey wear different cloths evryday.. and we wey dey repeat cloth go jux hang oneside..
13. THE FIGHTERS: Anyway all na work of the devil.
14. THE NO-TIME STUDENTS: These ones always hav sumtin to do sumwea.. dey jux want d lecture to finsih
so dat dey can go shap shap.
15. THE ENGLISH CORRECTION OFFICERS: They may not be listening ooo.. buh wen d lecturer makes one
single English error.. Gbam! Work don start bdat.
16. THE AMEBOS: Dia own na to observe anything wey dey happen and dem no dey keep dia mouth shut ( U
no need tell me, I know that’s where I belong)
No comments